Lyrics
As I enter this place
I see people wey God e bless Miracles are happening everywhere Can you feel it in the athmosphere Thank God say God e no be man o o o Tell me how you for do Thank God say God e no be man o He has done it for youThis kain God e oh (oh oh oh)
I never see your kind e oh (oh oh) This kain God e oh (oh oh oh) Youre always on my mind, Everyday and night This kain God e oCoughs
Verse two . Let’s go Uh Some people dey for corner dey wonder (wonder) Na wetin you dey do wey you hammer (hammer) I know you say you get e father (father) Chai And your mother na trader Tell me how yu do, do your fine clothes Some dey wonder how yu dey get dough Na wetin be your logo, dey wan know Say my brother, wetin and wetin dey dey dey wan knowThank God say God e no be man oh oh oh
Tell me where I for dey eh eh eh Thank God say God e no be man oh oh He has done it againThis kind God e oh (oh oh oh)
I never see your kind e oh (oh oh) This kind God e oh (oh oh oh) Youre always on my mind, Everyday and night This kind God e oh (oh oh oh) I never see your kind e oh (oh oh) This kind God e oEh yea
Agam’eburu gi pere
Chi’mo Agam’poro gi si’ala You too dey do Good-u good-u Good God almighty I never see your kind o I never see your kind o Always on my mindThis kind God e oh (oh oh oh)
I never see your kind e oh (oh oh) This kind God e oh (oh oh oh) Youre always on my mind, Everyday and night Youre always on my mind Always on my mind Everyday and night Everyday and night Youre always on my mind Youre always on my mind Everyday and night Good God almighty This kind God e o I never see your kind at all e oh oh This kind God e oh Good God.