Check-Out this amazing brand new single + the Lyrics of the song and the official music-video titled If No Be You by a Renowned and anointed Christian / Gospel singer and recording music artist Spotlite nation whose mission is to be a blessing many people through kingdom music. Stream and Download this amazing mp3 audio single for free and don’t forget to share with your friends and family for them to be a blessed through this powerful & melodious gospel music, and also don’t forget to drop your comment using the comment box below, we look forward to hearing from you. Thanks!! .
Lyrics
[Chorus] If No Be You where I for DeyMy Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all
When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.
If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all
When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You
Of all You’ve Done
I no Fit Talk am all
You No Dey Disappoint
Nar You Dey Pick me
When I Fall
If E no be for Your Grace
If to Say You no Show Face
My Life for no make Sense at all
I will Praise You Everyday
Is a Testimony
I’m Grateful for Your Grace
That has kept me in this Race
You Fill my Life with Goodness
Now all I See is Witness
You’ve made my Life a Statement
Your Love, I am Contempted
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all,
IF NO BE YOU Lyrics Moses Bliss
When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.
Your Mercy Sure
You no dey Fail, I don See result
I must Confess Say
Your Word dey Work
Daddy Your Word Dey Work
And E Sure for us.
You Hold my Hand
And Show me the Way
You no Let me Fall
My Legs dey Shake
Pilar of my Life,
I go Sing Your Praise
Since You Touch my Life
I No be the same.
Tie me Like Wrappa
Dey Plenty Palava
The Story never Finish
Cause I get God
Wey dey Answer me O.
Suddenly You Changed Me
Gave my Life a Meaning
Now I am Counting my Blessings
Every Season O
Daddy, Nar You Stand by Me
When trials and temptation
Them dey walk by Me.
My Father
There can never be Another
You’re are my Shephard
My Provider, (Always)
You dey Lead me,
You dey Answer my Prayer
You’re are my Lord and my Master
No dey ever Let me Suffer (LAYE)
I keep on Loving You (You)
For You have been so Good (Good)
I Pour my Heart to You
For this Your Love is True. [Chorus] If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all
When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You